Home Tags Nutrition

Tag: Nutrition

Over 10 million Naija Pikins and Women dey Benefit from ANRiN...

Ogbonge government for obodo Naija talk say na 10,766,605 people inside 12 states for we kontri dey enrolled and dey benefit from...

Elderlies suppose dey chop special food – Nutrition

Nutrition experts don too talk about the matter say elderlies suppose dey chop food wey dey give ogbonge nutrients, dem still play...

We go create table to boost nutrition for di state –...

Di Secretary to Gombe State Government, Professor Ibrahim Njodi, don reveal say government dey arrange document wey go make Ministries, Departments, and...

Benue pikin dem no too dey grow – Nutritionist. See why!

Reports don show say for Benue, 24 per cent of pikin dem no dey too grow (stunted growth) even tho say Benue...

To Live Long Our Heart Need Better Nutrients, Sleep, Exercises-Consultant Cardiologist

Dr Adedeji Akinbo, wey be Consultant Cardiologist, with Alimosho General Hospital, Lagos, on Wednesday talk say better food, exercises and good sleep...

EU Don Provides €48 miilion For Mother/Child Nutrition Inside Kebbi, Adamawa,...

United Nations Children’s Fund (UNICEF) talk say European Union (EU) delegation for Naija don provide €48 million to support Maternal, Newborn Child...