Home Tags Nurses

Tag: Nurses

“Man Wey Work Suppose Chop!” – Hospital Interns Scream as dem...

Serious vexation dey for many big government hospitals for obodo Naija as di matter of no payment of health workers still dey...

Health Workers and Equipment No reach to Give Covid19 Vaccines for...

Di National Association of Naija Nurses and Midwives yan say di number of nurses and other health workers wey dey work for...

Naija Nurses fry Olamide like Akara cos of im Music Video,...

Gbege don dey happen on top twitter since yesterday wey di Musician, Olamide komot one new video for his instagram wey show...

Ebonyi Govt don Pimp Onicha General Hospital as di People wan...

Di General Hospital for Onicha in Onicha Local Government of Ebonyi State don dey shine like fine babe as di state government...

#Covid_19: Tuale, Una Jinja Dey Give Us Hope! – NCDC Oga...

The Oga patapata for the Naija Centre for Disease Control (NCDC), Dr. Chikwe Ihekweazu dey hail all bodi-mata workers wey follow dey...

Una Too Much! Naija Doctors Hail Nurses & Midwives on #WorldHealthDay!

E be like say the fight between doctors and nurses/midwives for obodo Naija don end o. For the first time in many...

Which Kind Insult Be This? No Bring Chinko Doctors for Coro...

Vexation don rise for we country about the plan of Ogbonge Government to bring chinko doctors to come follow fight Coro for...