Home Tags Nigeria

Tag: Nigeria

Foreign Countries Dey Poach Our Doctors bcos Naija Medical Training Too...

Oga Registrar for di Naija Medical and Dental Council (MDCN), Dr. Tajudeen Sanusi don beat hand for chest hail im colleagues wey...

Buhari Give Carry-Go to the End Malaria Council led by Dangote

Today, oga Presido Muhammadu Buhari don give carry-go to di 16-member Naija End Malaria Council (NEMC) for inside State House, Abuja.

Why I wan Become Presido of Obodo World Join-bodi for Cancer...

Dr. Zainab Shinkafi-Bagudu na Oga Madam for Medicaid Cancer Centre, Medicaid Radiodiagnostics and Board Member of di Union of International Cancer Control...

Panic Dey as Monkeypox Don Enter Ebonyi State.

Ebonyi State government, don confam their first case of Monkeypox yesterday, 15th August. The Commissioner for Health, Dr....

Kebbi 1st Lady, Dr. Zainab Bagudu Dey Drag UICC Presido Chair...

Ogbonge doctor wey be di Wife of the Kebbi State Governor and Oga Madam for Medicaid Cancer Centre, Dr. Zainab Bagudu na...

UI College of Medicine Provost ‘Dance Buga’ as Former Student Donates...

No be small jollytainment and dancing of buga dey di body of di Provost of di University of Ibadan College of Medicine,...

We No Go Register People Wey Read Medicine Online or for...

Di government body wey dey responsible for medical training for obodo Naija, Medical and Dental Council of Nigeria (MDCN) don yan say...

Health Insurance now Mandatory for Everybody in Naija according by...

Presido Buhari on 19th May 2022 signed di National Health Insurance Authority (NHIA) bill into law. Dis new law talk say every...

Bye Bye to NHIS, Welcome NHIA; as Presido Buhari signs new...

Yesterday, Presido Buhari sign new law wey vamoose di National Health Insurance Scheme (NHIS) and created di National Health Insurance Authority (NHIA)....

Danger! Cholera humbles Covid19; Kills 3,566 Naija People in 11 Months!!

As di whole world dey talk covid19 everyday, na so cholera dey show itself as oga-na-master disease on top di killing of...