Tag: Nigeria Medical Association
Declare state of emergency for health! – NMA to govt
Di Nigeria Medical Association don tell government make dem on Monday for Ilorin say make dem declare state of emergency for di...
Naija at 62: Put money for health! – NMA to Buhari
Nigeria Medical Association don charge di Presido for we country, President Major General Muhammadu Buhari (retd.), say make him give di right...
Knack no dey cause Labour for pregnancy!- Expert
Consultant Obstetrician and Gynaecologist, Dr. Philips Ekpe, don reveal say science no get any evidence to backup di rumour wey people dey...
Hailings Across Naija as Dr. Kenneth Okoro Declare for NMA Presido...
Hailings and jubilations full di air across Naija especially among medical doctors as di poster of Dr. Kenneth Johnson Okoro, mni. komot...
Jollification as Naija Doctor Wan Become World Medical Association Presido.
Dr. Osahon Enabulele na ogbonge Naija medical doctor wey dey jinja wella for we health sector dey kajadly kajad. Na him be...
Do What We Want or Pack Your Kaya Komot as NMA...
Vexation dey increase among Naija Doctors as di strike by di Naija Association of Resident Doctors (NARD) wey start on 2nd August...
Bloody Day in Enugu as Katakata and Fight Scatter Doctors Election
E be like say na war film dem act inside Michael Okpara Square Enugu yesterday wey be venue of the election of...
#Covid_19: Gbege Dey for Town o! No More Night Work for...
Another challenge o! Another challenge o!! Another challenge o!!! Double double challenge o!!!!
Kontri people, Koro mata just dey...
As E Dey Hot: We No Go Accept 25% Deduction From...
The Nigeria Medical Association NMA, Kaduna state Chapter don drop press release to address the mata of salaries, because as alert enter...
#Covid_19: Police dey Harass Doctors on Duty – Naija Medical Association...
As bodi-mata people dey hustle to pursue Coro komot for we country, the Police don dey pour sand sand for garri. Two...