Tag: Nigeria Health Watch
#WorldDiabetesDay: Diabetes Patients beg Government for Help
On top World Diabetes Day, Nigerians wey dey waka through the condition don talk dem mind as di price of drugs don...
Carry Di N500b Palliative Moni Give Health Insurance to Kontri Pipo...
Di ogbonge bodi mata group, Health Sector Reform Coalition (HSRC) don call on presido Bola Ahmed Tinubu to use di N500 billion...
Sexual Health and Birth Matters: How Naija Experts Dey Move di...
Professor Oladapo Alabi Ladipo na ogbonge sabinus on top matter of health of women and men wey dey related to sex and...
#AsEDeyHot: TalkHealth9ja joins Solutions Journalism Africa Initiative to jinja dem swagger...
Beta tori dey for town o. TalkHealth9ja don join di Solutions Journalism Africa Initiative (SJAI) to train dem journalists and increase dia...
Covid19 Vaccine dey Kajad and Working Kpoikally Kpoi Kpoi – Dr...
As Naija begin dey give pipo Covid19 Vaccines since 5th March 2021, plenty kontri people wey dey hear and read rumours from...
Maternal Mortality Rate Don Rise By 50% For This World-Dr. Mary-Ann...
Dr. Mary-Ann Etiebet, MD, MBA, Executive Director MSD For Mothers, talk say maternal mortality rate for the whole world don rise by...
Future of Health Conference 2019: Naija Need Quality For Healthcare- Dr....
Dr. Ifeanyi Nsofor, Director of Policy and Advocacy, Nigeria Health Watch, 2019 Atlantic Fellow For Health Equity, George Washington University, Washington DC,...