Home Tags Nigeria Doctors

Tag: Nigeria Doctors

Do What We Want or Pack Your Kaya Komot as NMA...

Vexation dey increase among Naija Doctors as di strike by di Naija Association of Resident Doctors (NARD) wey start on 2nd August...

“Lion killer! We dey behind You” Doctors Hail NARD Presido as...

E be like say members of di Naija Association of Resident Doctors (NARD) love dem presido wella. As im just change profile...

We See Danger! Yawa fit ghast for Naija Health Sector Soon...

E be like say Naija health sector don become mata of one day one trouble! If no be patients complain of i-don-care...

Return to Work! We dey Follow Due Process to Keep Our...

Di Oga Minister for bodi-mata, Dr. Osagie Ehanire don call on resident doctors wey dey on strike make dem return to work...

Dem Waka Get Kurukere? See Why Immigration Block 58 Naija Doctors...

Di Nigeria Immigration Service (NIS) don put coma and scatter di plan of 58 Naija medical doctors wey don dey Lagos airport...

#Covid_19: Help Naija People komot Hunger during Lockdown – Dr. Laz...

Ogbonge bodi mata pesin wey sabi public health well well, Dr. Laz Ude Eze don advice government for Naija make dem manage...

E fit take Naija 90 years to produce enough doctors; See...

As Naija people still dey para-vex on top the talk of Minister of Job and Production, Dr. Chris Ngige say doctors dey...

Vexation Everywhere against Jobs Minister Ngige’s “Surplus Doctors” Talk

No be small vexation dey obodo Naija as many country people say dem shock over the talk wey Minister of Jobs,...