Tag: Nigeria Centre for Disease Control
11% of Naija people get Fungal infections – Experts
Medical experts don reveal say like 11.8 per cent of Naija people dey suffer fungal infections every year.
...
Cholera don kpai 466 people for Naija – NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control don reveal say for 2022, di country get 19,228 suspected cases of cholera and 466 people...
Monkeypox no gree leave naija – NCDC
Nigeria Center For Disease And Control don reveal say Monkeypox cases don increase to 604 for di country.
Antibiotics fit cause cancer if … – NCDC
Nigeria Centre for Disease Control don warn naija people wey dey train animals for chop make dem no dey abuse antibiotics dem...
Lassa fever still dey spread – NCDC
Nigeria Centre for Disease Control and Prevention don reveal say di number of Lassa fever cases wey don dey confam don increase...
We dey get more cholera cases report – NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control don announce say suspected cases of cholera don reach 10,745 as 256 don kpai from am...
Cholera cases dey worse – NCDC
Public health advisory wey di Nigeria Centre for Disease Control been publish for dia website on Thursday don reveal say confam cases...
Monkeypox cases dey increase – NCDC
Monkeypox cases wey dem don confam for naija don reach 481 and di ones wey dem dey suspect dey 1,180 as per...
Lassa fever cases dey increase everyday – NCDC
Nigeria Centre for Disease Control and Prevention don confam total cases of 933 as of October 2, 2022 and 173 people don...
We dey ready to fight Ebola! – NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control don yan say dem dey do sharp sharp assessment so dem go fit guide di country...