Home Tags NDLEA

Tag: NDLEA

NDLEA don kolobi pikin say him carry drugs

Di National Drug Law Enforcement Agency don put name of teenager, Abdullahi Aliyu, for paper say him be drug trafficker for Federal...

Shine your eyes! Deadly drug wan enter naija market – NDLEA

Di National Drug Law Enforcement Agency don find out plan wey some people get to bring in bad drug wey dem dey...

We wan make people stop drug abuse – PSN Kwara

Di Kwara state chapter of Pharmaceutical Society of Nigeria (PSN) don do one-day sensitisation campaign against drug abuse, that one na to...

NDLEA don kolobi drug trafficker for Lagos

Di National Drug Law Enforcement Agency don find out 15 parcels of cannabis and 600 grams of Tramadol inside bag of crayfish...

NDLEA don kolobi Pregnant woman! See why!

Di National Drug Law Enforcement Agency don arrest 25year old woman wey get belle, Favour Haruna, as she carry 82 pinches of...

NDLEA don kolobi grand papa wey dey ship contraband!

Di National Drug Law Enforcement Agency on Sunday Don confam say dem don kolobi 63 years old grand-papa wey him name na...

NDLEA don kolobi bobo wey dey sell contraband for Abuja

Officers wey dey work for di National Drug Law Enforcement Agency don carry di Oga kpata kpata of Marvelrock Pharmaceuticals and Stores...

NDLEA Don Nab Notorious Drug Dealer For Imo.

The Imo State Command of the National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) don confirm the arrest of one Uzochi Agbakwuru, wey be...