Home Tags NCDC

Tag: NCDC

We Fit End Tuberculosis for Nigeria – Dr. Ezie

Tuberculosis (TB) na serious infection wey di bacteria ‘Mycobacterium tuberculosis’ dey cause. E fit affect di lungs, but e fit also affect...

We Dey Gidigba to Fight Coro if E Show face for...

Dr. Ifedayo O. Adetifa, Director-General of di Nigeria Center for Disease Control and Prevention (NCDC), don yan say di issue of accountability...

Coro fit catch people for December – NCDC

Di Director-General for di Nigeria Centre for Disease Control, Dr. Ifedayo Adetifa don bet say coro fit increase for Naija as we...

Monkeypox no gree leave naija – NCDC

Nigeria Center For Disease And Control don reveal say Monkeypox cases don increase to 604 for di country.

We dey alert naija people for Ebola! – NCDC

Nigeria Center For Disease And Control don alert country say dem dey high risk to import Ebloa virus.

Lassa fever still dey spread – NCDC

Nigeria Centre for Disease Control and Prevention don reveal say di number of Lassa fever cases wey don dey confam don increase...

Cholera cases dey worse – NCDC

Public health advisory wey di Nigeria Centre for Disease Control been publish for dia website on Thursday don reveal say confam cases...

Monkeypox cases dey increase – NCDC

Monkeypox cases wey dem don confam for naija don reach 481 and di ones wey dem dey suspect dey 1,180 as per...

Lassa fever cases dey increase everyday – NCDC

Nigeria Centre for Disease Control and Prevention don confam total cases of 933 as of October 2, 2022 and 173 people don...

We dey ready to fight Ebola! – NCDC

Di Nigeria Centre for Disease Control don yan say dem dey do sharp sharp assessment so dem go fit guide di country...