Home Tags National Association of Resident Doctors

Tag: National Association of Resident Doctors

We Don Tire! FCT Doctors Lament, See Why.

Di Association of Residents Doctors and di Nigeria Medical Association, FCT Administration Chapters, don dey worry on how patients and family plus...

Strike: No Work No Pay, I No Go Follow Doctors Talk...

Today na 6th day since resident doctors all over obodo Naija begin stay home say ogbonge government no dey keep their agreement....

Pay Us Our Money, We don Tire to dey Sign Agreements!...

As di resident doctors for we kontri start total strike today wey nobody sabi when e go end, dem don yan ogbonge...

#DoctorStrike: We Go Sack Any Doctor Wey No Come Work-FG

Federal government of Naija don threaten to sack any body-mata worker wey no show work on Wednesday 17th June 2020, as against...

Resident Doctors Say No Going Back for June 15 “Total and...

Naija people, dis one na anoda challenge o. Di join-bodi of doctors wey dey train to become specialists wey dem call...

Di Wahala of Training Specialist Doctors and How Naija Go Take...

Di Presido of di join-bodi of doctors wey dey train to become specialists (Association of Resident Doctors - ARD) for Federal Medical...