Tag: National Assembly
We go equip old hospitals – Buhari
Di Kaduna Maternal Accountability Mechanism don twale for Federal Government say dem plan to bring equipment for hospitals wey don dey already...
Bye Bye to NHIS, Welcome NHIA; as Presido Buhari signs new...
Yesterday, Presido Buhari sign new law wey vamoose di National Health Insurance Scheme (NHIS) and created di National Health Insurance Authority (NHIA)....
As Covid-19 dey Catch More people, Ogbonge Govt don Komot N19b...
Ogbonge govt don reduce di budget for Basic Health Care Provision Fund from N44.4b to N25.5b; dis one mean say almost N19b...
Make Una Stop Speaker Gbajabiamila from Passing “Satanic” Infectious Disease Law...
The before before Senator wey dey represent Kogi West, Senator Dino Melaye con carry vex go Federal High Court inside Abuja. Di...
I shock! I bin No Know Say Naija Health System Wowo...
The Oga Seke to Ogbonge Govt, Mr. Boss Mustapha don tell the National Assembly say the wowoness and and decay wey he...
Donate Constituency Projects Money for fighting of Coro – Barr. Eze...
Ogbonge lawyer and pesin wey dey defend rights of Naija people and support development mata, Barr. Eze Onyekpere don hail lawmakers for...
We fit diagnose Ebola for Naija within 8 hours – NCDC
You remember say when Ebola disease bin break out for Naija in 2014, no lab for we country fit do the torchightment?...
#AsEDeyHot: Na Senator Oloriegbe Siddon for Chair inside Senate Committee on...
The list of Committees wey the Senate bring out today show say the man wey pursue the before before Senate Presido Bukola...
Abeg, Sign All Bodi-mata Bills into Law – The Advocates tell...
A group of Ogbonge Naija people wey get dey push for better healthcare for we country - The National Advocates for Health...