Tag: National Agency for Food and Drug Administration and Control
We go hunt people wey dey make bleaching creams! – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control don yan say dem go put dia armour to hunt di people...
Collabo with NAFDAC go help us – PSN
Di Pharmaceutical Society of Nigeria don beg make National Agency for Food and Drug Administration and Control collabo with dem so dey...
Shine your eyes! NAFDAC no fit ask you for money for...
Di Director-General for National Agency for Food and Drug Administration and Control, Professor Mojisola Adeyeye, don warn make scammers no dey use...
No dey take these cough syrups – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control don put red alert for naija people say e get cough syrup...
Bleaching creams fit kpai you! Stop am! – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don warn make naija people no dey use too much bleaching...