Tag: NAFDAC
Put Warning for Sugary Drinks – Group Write Presido
Di National Action on Sugar Reduction (NASR) Coalition wey be di ogbonge organisation wey dey advocate for tax ontop sugary drinks don...
NAFDAC don Ban dis Two Drugs
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don yan say dis two medicine wey dem dey use...
We don seize N20m knackology drugs – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control reveal say dem seize knackology drugs were no dey registered and some...
Stop to dey buy drugs from road! – NAFDAC
National Agency for Food and Drug Administration don enter Naija people make dem dey buy medicine from people wey government sign ,...
Shine your eyes! NAFDAC no fit ask you for money for...
Di Director-General for National Agency for Food and Drug Administration and Control, Professor Mojisola Adeyeye, don warn make scammers no dey use...
No dey take these cough syrups – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control don put red alert for naija people say e get cough syrup...
Bleaching creams fit kpai you! Stop am! – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don warn make naija people no dey use too much bleaching...
We wan get di same database of informate – African Agencies
Some African Drug and Food regulatory agencies come together inside Abuja to crack brain on how dem go dey work with di...
Hand sanitizer wey get alcohol no dey dangerous – Pharmacist
Pharmaceutical Consultant wey be Olatunji Koolchap don clear people say if dem dey always use sanitizer wey alcohol dey inside, e no...
Naija fit produce ogbonge vaccines – NAFDAC
The National Agency for Food and Drug Administration and Control don tok say any vaccine wey dem produce for naija even di...