Tag: Medicaid Cancer Foundation
Cancer: Early Detection na di Koko- Bagudu
Di founder Medicaid Cancer Foundation Her, Excellency Dr. Zainab Shinkafi-Bagudu don yan say di walk away cancer event dey shine better...
Cancer treatment too cost! – Experts
Medical experts don dey cry say cancer treatment for Naija too dey expensive and some cancer patients dey show up late even...
Why I wan Become Presido of Obodo World Join-bodi for Cancer...
Dr. Zainab Shinkafi-Bagudu na Oga Madam for Medicaid Cancer Centre, Medicaid Radiodiagnostics and Board Member of di Union of International Cancer Control...
FG Wan Upgrade Seven Teaching Hospitals For Cancer Management.
The Minister of Health, Dr Osagie Ehanire talk on Thursday say them go upgrade seven federal teaching hospitals for Naija, fully equipped...
#PinkOctober: Embrace Cancer Advocacy To Save Lives-Mrs. Aisha Buhari.
The wife of Naija Prezido, Mrs. Aisha Buhari, don advise Nigerians to embrace cancer advocacy to save lives. She talk say; she...