Tag: malnutrition
Social media dey cause malnutrition – Experts
Diet experts don tok say social media dey influence people mind on wetin dem dey eat, dey loud am say online platforms...
Benue pikin dem no too dey grow – Nutritionist. See why!
Reports don show say for Benue, 24 per cent of pikin dem no dey too grow (stunted growth) even tho say Benue...
Naija Record The Highest Global Child Deaths From Pneumonia-Reports.
New report by the United Nations Children Fund (UNICEF) don show say Naija record the highest global deaths from pneumonia at 162,000...
UNICEF Dey Raise Alarm Say Malnutrition Don Nack Nasarawa Wella.
Malnutrition don cause palava for Nasarawa state sote the matta sev don dey tire people for the state.Some body-matta workers wey dey...
UNICEF- Over 34,000 Pikins Fit Die From Severe Acute Malnutrition (SAM)...
Mr. Bhanu Pathak, United Nation Children Fund
(UNICEF) Nigeria Chief of Field Office, on Thursday, say over 34,000 pikins fit
die from SAM for...
Malnutrition Dey Threaten 280,000 Lives Inside Zamfara, Sokoto-EU
Nobody go see food say e no go chop, but na because of say everywhere no soft, na y people dey go...
FG Don Spend N1.8bn Ontop Prevention and Treatment of Malnutrition For...
Federal Ministry of Health say them don provide over N1.8 billion for the prevention and treatment of malnutrition for 18 states within the...
HUNGER MATA: Malnutrition Don Kpai 12 Small Pikins Inside Gombe State
Them say hungry man na angry man, but no be who get
money or know say food dey wait for am fit vex?...