Tag: Malaria
Anambra State Don Arrange N100 Million To Fight Malaria.
The Anambra Government say them don put aside N100 million for Malaria control and elimination inside the state.
Dr...
Naija Govt should Increase Money & Finish Malaria – Dr. Mabogunje...
When e come to the fight for better health and every other thing wey go help make body of people dey kajadly...
#WorldMalariaDay: We go jinja our swagger to achieve #ZeroMalaria – Adewole
April 25 every year na World Malaria Day. Ogbonge government for Naija (FG) follow obodo world mark the day. The Minister of...
Naija People, No be every Hotness of Body be Typhoid and...
Sabinus
on top public health matter, Dr. Laz Ude Eze don talk say no be every hotness
of body a.k.a fever be typhoid and...