Tag: Laz Ude Eze
Prof. Shokunbi na Gidigbam Teacher and Doctor Wey Fit Make Pesin...
As di hailings continue for Prof. Wuraola Shokunbi wey just retire from di University of Ibadan College of Medicine, im before...
Presido Health Adviser, Dr. Laz, Dr. Bagudu, Others Go Yan for...
On Tuesday 25th August 2023, some big big heads for Naija health sector go gather for Transcorp Hilton in Abuja yan better...
Jollification in Ebonyi South as Labour Party Candidates Donate 300 Books...
Di MakeOurHospitalWork Campaign don get better result as ogbonge politicians don dey increase their jinja to support work wey go helep make...
Having Health Committees Go Helep Communities Develop Sharp Sharp – Dr...
Ogbonge public health sabinus wey be our oga for TalkHealth9ja, Dr. Laz Ude Eze talk say every community must have a Health...
UK College of Public Health don nominate Ogbonge Naija Dr Laz...
Better tori dey for town o! Our oga for TalkHealth9ja wey be sabinus on top medicine and public health things, Dr. Laz...
Ebonyi Health Sector dey Coma, Needs Sharp Sharp Treatment – Dr....
Ogbonge doctor wey dey campaign for better health for obodo Naija, Dr Laz Eze talk say na to die finish remain for...
No Use N400 billion buy Covid19 Vaccine alone, Use am ...
Di oga for Bill and Melinda Gates Foundation, Bill Gates and ogbonge sabinus on top public health mata, Dr. Laz Ude Eze...
Covid19 dey Worry but Naija Weak Health Sector dey Kill People...
Ogbonge sabinus on top public health mata, Dr. Laz Ude Eze talk say e go beta make Naija carry im moni make...
#WorldCancerDay: Who go save Naija from Cancer?
Today na World Cancer Day. The Oga for Pink Oak Cancer Trust bin do writing come ask, "Who go save Naija from...
I go produce film to raise money for Cancer Patients –...
Popular Nollywood Actor wey be tear-rubber #DonateToBeatCancer Champion for Pink Oak Cancer Trust, Stan Nze don promise say he go produce a...