Tag: Laz Eze
Jollification inside Ebonyi State as TalkHealth9ja Radio Show dey start September...
Na joy, happiness and totori of mind dey everywhere inside Ebonyi State when dem hear tori say TalkHealth9ja radio show dey start...
#AsEDeyHot: TalkHealth9ja joins Solutions Journalism Africa Initiative to jinja dem swagger...
Beta tori dey for town o. TalkHealth9ja don join di Solutions Journalism Africa Initiative (SJAI) to train dem journalists and increase dia...
#WorldMalariaDay2021: Coro Dey Kill But Malaria Na Master Killer!
As obodo world marked di World Malaria Day on 25th April 2021, mata of malaria don get attention again since coro pursue...
Covid19 Vaccine dey Kajad and Working Kpoikally Kpoi Kpoi – Dr...
As Naija begin dey give pipo Covid19 Vaccines since 5th March 2021, plenty kontri people wey dey hear and read rumours from...
Ebonyi State Govt, Health Experts Disagree on matter of how di...
No be small disagreement dey between di Ebonyi State government and some ogbonge health experts wey come from di state. Di State...
Covid19 Fight: Politicians No Dey Try, Another Lockdown Go Cause More...
Ogbonge sabi pesin for bodi mata, Dr. Laz Eze don write very long article with plenty grammar dey squeeze face on how...
Like Angels, Prof. Adetokunbo Lucas No Fit Die, He Only Waka...
As plenty health experts dey yan good good things about di ogbonge Professor of Medicine, Adetokunbo Oluwole Lucas wey join im ancestors...