Tag: Lassa Fever
As Coro (#Covid_19) dey Spread, Lassa Fever don Kpai 176 Naija...
Naija case na double jeopardy, oyibno call am twin epidemic! As we kontri dey shut down to stop the waka waka of...
No Komot Money from Health Budget – Bodi-mata Advocates to Buhari
The National Advocates for Health (NA4H) don yan Oga Presido Buhari make e m,ake health number one for im plan even as...
Dr. Laz Eze to Governors: “Wake Up! Make Health Sector Strong...
Ogbonge pesin wey sabi public health very well, Dr. Laz Ude Eze don yan government, especially Governors and Local Government Chairmen make...
Bauchi Government Dey Ginger For Public Body-matta Laboratory For NorthEast, Nigeria.
The Bauchi State Primary Healthcare Development Agency (BSPHDA) dey ginger to build public body-matta laboratory make e for be reference point for...
Lagos state Don Start to Train 342 Naija-based Body-matta Workers For...
Lagos state don start to
dey train 342 Naija-based body-matta workers as first-level emergency responders
for communicable diseases for the 20 Local Government Areas...
Lassa Fever Update: States Wey Confirm Cases Dey Don Increase.
The Lassa fever cases since the beginning of 2020 don increase to 365, and 47 people don kpai from this disease. The...
Lassa Fever Update: FCT Minister Don Beg Body-matta Experts, Make Them...
Federal Capital Territory FCT minister, Malam Muhammad Musa Bello don ask Abuja residents to cool tempter, as them never get any confirmed...
Lassa Fever Update: People Wey Get This Yama-yama Sickness Don Dey...
As e dey hot, the Lassa fever palava never slow down, to keep Naija up to date with the tracking and efforts...
Red Alert as Lassa Fever Spread No Gree Slow Down.
Lassa fever na acute viral
haemorrhagic fever (VHF) wey Lassa virus dey cause. The natural carrier of this
virus na rats, and some other...