Home Tags Lagos

Tag: Lagos

We need collab wey go help fight breast cancer – Lagos...

Di Lagos State Government through dia Ministry of Health don beg make collabo dey to fight breast cancer.

Coro don strike Adamawa with 103 new cases

Coro still dey spread for we country everyday as Naija don record 285 new infections inside 6th and 7th September, 2022.

Traditional medicine get benefits – Lagos State Govt

Di Lagos State government don tell di public say dem don bring out book wey get guidelines wey people wey dey do...

Lagos don comot from 5th wave of coro – Commissioner

Di Lagos State Commissioner for Health wey be Prof. Akin Abayomi don yan on Friday say di state don commot from di...

Ogbonge UAE Hospital wan collabo with Naija!

Burjeel Medical Centre, wey be ogbonge hospital wey sabi research and treat plenty serious health palava wey dey United Arab Emirates, don...

#EndSARS: “We Dey Treat People with Medical Emergencies Before We Ask...

Di management of Lagoon Hospitals for Lagos talk say dem dey always treat people with medical emergencies wey show for dem hospital...

Coro Cases Inside 9ja Don Pass 19k, As Cases For Abia...

The Nigeria Center for Disease Control NCDC don announce 667 new cases of Coro inside Naija, this one come carry the number...

Religious Centers No Go Open Because of Rise In Coro Cases-Lagos...

The governor of Lagos state, Babajide Sanwoolu don announce say Churches and Mosques never fit start to open inside Lagos state because...

Covid19 Palliative: 337,589 People Go Benefit From Modified School Feeding Program...

The Minister of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development, Hajia Sadiya Umar Farouk, say about 337,589 people go flex the modified...

Lagos Covid19 Update: Pregnant Coro Patient Don Born Pikin, 67 People...

Pregnant Coro patient don born baby boy inside Lagos state. Press statement wey the state government drop, say, the patient born pikin...