Home Tags Lagos State

Tag: Lagos State

Lagos State Governor go convert Covid Isolation Centre for people wey...

Babajide Sanwo-Olu wey be governor for Lagos state don promise say government go change di covid19 isolation centre wey dem get for...

Lagos still dey front, Ebonyi dey tear race as Coro don...

Coro don do highest jum in one day as NCDC report 745 new cases yesterday. For dis new report, Lagos still dey...

Covid19 Palliative: 337,589 People Go Benefit From Modified School Feeding Program...

The Minister of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development, Hajia Sadiya Umar Farouk, say about 337,589 people go flex the modified...

Coro Curfew: We go dey Siddon for House as Police...

Wahala don brekete for we health sector. As kontri people still dey try cope with tori of no night work wey NMA...

Lagos Covid19 Update: Pregnant Coro Patient Don Born Pikin, 67 People...

Pregnant Coro patient don born baby boy inside Lagos state. Press statement wey the state government drop, say, the patient born pikin...

No Be All Old People Coro Fit Kill, As 98 Years...

Yesterday, Lagos state governor, Babatunde Sanwoolu been announce say them don discharge some people from Lagos state isolation centers, through him verified...

Lagos State Government Don Discharge 60 Coro Patients Today.

Lagos state government don announce say them don discharge 60 more Coro patients today, because them don dey alright.

Come Carry Your People, Lagos State Govt Don Yan Families of...

The Lagos state governor, Babajide Sanwoolu been yan Lagos people the gist of wetin dey occur for their fight against Covid19 earlier...

By-force Miniminiwanawana and Home Beating don Rise by Half during #Covid_19...

No be better tori dey komot from Lagos as di team wey dey torchlight and respond to di matter of by-force miniminiwanana...

Lagos State Don Increase Hazard Allawee For Body-mata Workers.

Lagos state government, under governor Babajide Sanwoolu, don add bokku bokku money to hazard allowance of body-mata workers inside the state.