Tag: Kwara State
We don kolobi doctor wey kill him babe and another woman...
Di Kwara State Police Command don reveal say dia people been kolobi one medical doctor, Adio Adeyemi, wey dey work for Kaiama...
Kwara State don start Rotavirus vaccination
Kwara State don dey plan to give 150,000 pikin dem vaccine wey dey against Rotavirus for di 16 local government area for...