Tag: Kogi
“Na Communities Own Hospitals and Dem Fit Make Am Work” _...
For our hospital to work and for we country to dey get quality health care, every member of a community suppose carry...
Clear Conscience No Dey Fear Any Accusation! Kogi Health Commissioner reply...
Di Oga Commissioner for Health for inside Kogi State, Dr Saka Haruna don talk say im no fear anybody because "clear conscience...
Cross River and Kogi Health Commissioners go face Trial as dem...
E be like say Covid-19 fight don land two Commissioners for Health - Dr Betta Edu of Cross River State and...
Kogi Govt. No Gree Us To Dey Test Patients Wey Get...
The President of the Association of Resident Doctors, FMC Lokoja, Agwu Nnanna, talk say the state government dey frustrate their efforts to...
#Covid_19 Testing: Na Kogi and Cross River States dey Carry Last...
Na Kogi State carry last and Cross River State follow am for back like housefly dey take follow bad odour, on top...
We Don Test 27,078 People For Coro, Inside Naija-Health Minister.
Naija Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 the level wey them don carry...
States Need To Prepare At least 300 Beds For Isolation of...
Today, Naija Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 wetin dey occur for Naija...
87 Don Kpai, 400 Don Recover, Coro Cases Don Reach 2558...
The Nigeria Center for Disease Control NCDC, don announce 170 new cases of Coro for inside Naija, this one bring the total...
#Covid_19: We Need More Protection Equipment for FMC Lokoja – Dr....
As Coro dey jump like monkey from one pesin to another inside we country, plenty bodi-mata people don dey yan government to...
Lassa Fever Update: States Wey Confirm Cases Dey Don Increase.
The Lassa fever cases since the beginning of 2020 don increase to 365, and 47 people don kpai from this disease. The...