Home Tags Kidney

Tag: Kidney

Things You Must Sabi About Your Kidneys!

Kidney na very important organ of di body. Dem dey 2 and dem dey help control blood pressure, produce blood and plenty...

People Dey Die From Diseases Wey No suppose Kill Them Because,...

The reason why countries dey start health insurance scheme for anywhere for this world na to improve the body matta of their...

World Kidney Day

Today, 12th March 2020 na World Kidney Day. World Kidney Day, na day wey them set aside to create awareness about Kidney;...

No Use Paracetamol Use Cook Meat Or Beans-NAFDAC.

The National Agency for Food and Drugs Administration and Control (NAFDAC) don warn people wey dey sell food make them stop to...

NAFDAC Don Advise All Herbal Medicine Dealers For Yobe To Register...

The Yobe state Controller of the National Agency for Food, Drug Administration and Control (NAFDAC), Mr. Lawan Dadingelma don advise herbal medicine...

Too Much of Everything No Good, Even Water Sev.

Oyibo say "water is life" but too much of everything no good, even water sev. Water dey necessary for the body to...

Pastor Adeboye Don Donate N10m Dialysis Machine To Help Kidney Patients.

As the University College Hospital, Ibadan mark their 62nd founder’s day on Tuesday, the General Overseer of the Redeemed Christian Church of...

Misuse of Antibiotics Fit Lead to The Era Wey Antibiotics No...

As part of the activities for this year Antibiotics Awareness Week, Abuja based pharmacist, Pharm. Bimbo Opeyemi been grant TalkHealth9ja interview on...