Home Tags Kano

Tag: Kano

Hailings for Dr. Aminu Magashi as Kano Gov. Make am di...

No be small hailing dey reach fi domot of ogbonge health advocate, Dr. Aminu Magashi Garba since Kano State Government announce am...

Dangote Don Donate Mobile Testing Lab To Kano State Government.

The President of Dangote Foundation, Alhaji Aliko Dangote don donate over 400 tests per day capacity mobile test laboratory to Kano State...

Kano Don Become Second For States With The Most Cases, As...

The Nigeria Centre for Disease Control NCDC don announce 204 new cases of Coro inside Naija, this one come bring the total...

We Don Send People To Go Investigate Wetin Dey Make People...

Due to the number of people wey kpai recently for Kano state, inside Naija, The Federal Ministry of Health don send people...

FG Don Sharey Kano State-Gov. Ganduje.

The governor of Kano state, Abdullahi Umar Ganduje, been talk say Federal don sharey Kano state, say the situation dey very bad...

Coro (Covid-19) don kpai 25 pipo kom do High Jump reach...

Kontri pipo, e be like say dis Covid-19 don begin dey show im levels for Naija. NCDC confam 117 cases by 11.10pm,...

Covid-19: No Buy or Use Any Coro “Vaccine”, All Na Fake!...

The Minister of Informate and Culture, Alhaji Lai Mohammed don tear warning give kontri people say govt don dey aware of yellow...

As E Dey Hot: Coro Cases Don Vanor Enter 362, As...

The Nigeria Centre for Disease Control NCDC don announce 19 new cases of Coro for inside Naija, this one come bring the...

#AsEdeyHot: 8th Coro Testing Lab for Naija don Open inside Lagos...

The Oga Director General of the Naija Centre for Disease Control (NCDC), Dr. Chikwe Ihekweazu just yan say Naija don get 8th...

Lassa Fever Update: States Wey Confirm Cases Dey Don Increase.

The Lassa fever cases since the beginning of 2020 don increase to 365, and 47 people don kpai from this disease. The...