Tag: Kaduna State
Kaduna State get 4,474 new TB cases!
Tuberculosis, Leprosy and Buruli Ulcer Programme for Kaduna State on Friday don reveal say dem don record 4,474 new cases for TB...
Kaduna State Don Receive Mobile Testing Motor From USAID.
United States Agency for International Development USAID, don send mobile testing vehicle go Kaduna state, to support the state Covid19 testing efforts.
Money Wey Kaduna State Govt Don Receive As Donations To Fight...
State governments dey receive bar from left, right, up, down and center, because the fight against Coro no be one man fight,...
50 Almajiri Get Coro Inside Kaduna State.
Kaduna state get 59 active cases of coro inside the state and 50 out of the 59 na Almajiri wey them bring...
Kaduna State Don Arrange Better Money For Body-mata Workers For The...
Kaduna state government don say them go pay body-mata workers between N5,000 - N15,000 as extra allawee for the work wey them...
I Don Recover From Coro, My Body Don Dey Kakaraka-Gov. El...
The Executive Governor of Kaduna state, Mallam Nasir El Rufai, don announce say, him don recover from Coro, and him body don...
Coronavirus Update: Kaduna State Government Don Arrest Two Imams For Breaking...
As part of the measures to reduce the spread of Covid-19 for inside Kaduna state, the state Governor, Mallam Nasir El Rufai...
Kaduna Deputy Gov. Don Say Body-matta, Education Na Priorities.
Kaduna State Deputy
Governor, Dr Hadiza Balarabe don say the state government place priority ontop
body-matta and education. Balarabe talk this thing inside Kaduna...
Kaduna Community Dey Beg For More PHCs, Other amenities
Malam Mohammadu Bashiru, the District Head of Makwalla Kurmin Kaduna community inside Kaduna State, don beg the state government to build more...