Tag: Immunisation
WHO don Approve new Cholera Vaccine
Gavi and UNICEF don hail WHO for approving di new oral cholera vaccine, Euvichol-S. Dem talk say dis go make EuBiologics, di...
Rotavirus, HPV Vaccines Show Face inside Govt New Immunisation Timetable
Di National Primary Health Care Development Agency (NPHCDA) wey dey arrange Immunisation matter for we kontri don update when and how pikins...
Bauchi don start Rotavirus vaccination
Di Bauchi State Government don begin five-day rotavirus vaccination exercise so dey go fight di disease for dia state.