Tag: HIV
Upgrade how you dey fight HIV/AIDS – Minister of Health to...
Di Minister for Health, Dr. Osagie Ehanire, don beg make people join hands again so dem go stop spread wey HIV and...
Govt don launch group to start prévention of HIV
Di Nigerian government on Monday don launch di Youthful Alive and Healthy (YAaH Naija) campaign wey be new invention wey go help...
HIV Infection don reduce by 45% because of Global Fund –...
Dr Leo Zekeng wey be di Country Director for UN Joints Action Against HIV/AIDS (UNAIDS) don tok say Global Fund don help...
Anambra State na 5th for HIV palava for di country
Di Anambra State AIDS Control Agency don reveal say Anambra na the fifth state for Naija wey get highest case of HIV...
HIV cases for naija don dey reduce – WHO
Naija don record 22 percent decrease for di Human Immunodeficiency Virus (HIV for short) infections from 2015 reach 2021 as di World...
No dey climb woman when she dey on her period! –...
Professor of Obstetrics and Gynaecology wey dey Ahmadu Bello University, Zaria, Solomon Avidime, don warn make man no dey climb woman when...
Mama to pikin HIV transfer go soon disappear – FG
Di Federal Government don stand gidigba to make sure say dem stop HIV transfer from Mama to Pikin for the country.
Things You Suppose Sabi About HIV – By NACA
Di National Agency for the Control of AIDS (NACA) don write some kind things wey everybody suppose sabi about HIV and AIDS....
#WorldAIDSDay: No Take Communities for Granted on top Fight to End...
The new Oga Madam for inside UNAIDS, Winnie Byanyima don remind ogbonge governments around the world about their promise to allow communities...