Home Tags Health

Tag: Health

Health Budget Go Reach 10 Percent in 2024 – Presido Adviser

Better tori dey for Bodi-mata Advocates as Ogbonge Govt don ready to increase health budget to ten per cent of overall 2024...

More Work for Ngozi Okoronkwo as Abia’s Gov. Otti Appoint am...

Oyinbo dey talk say di reward for good work na more work. Could this be the case of Ngozi Okoronkwo wey...

Yobe state go dey pay nursing students – Governor

Governor Mai Mala Buni for Yobe inside Sunday don confam employment of 134 people wey go dey work for health so Healthcare...

Community Participation for Primary Health Care Dey Very Importamkpa! – Ebonyi...

Ebonyi state Commissioner for Health wey be Dr Daniel Umezurike follow us talk health inside our TalkHealth9ja Radio Show on Unity 101.5...

Ebonyi State Govt, Health Experts Disagree on matter of how di...

No be small disagreement dey between di Ebonyi State government and some ogbonge health experts wey come from di state. Di State...

Ebonyi Health Sector dey Coma, Needs Sharp Sharp Treatment – Dr....

Ogbonge doctor wey dey campaign for better health for obodo Naija, Dr Laz Eze talk say na to die finish remain for...

No Use N400 billion buy Covid19 Vaccine alone, Use am ...

Di oga for Bill and Melinda Gates Foundation, Bill Gates and ogbonge sabinus on top public health mata, Dr. Laz Ude Eze...

#EndSARS: Telling Your Police Brutality Tori Go Help Mental Healing –...

No be tori again say di vex inside di bodi of young people for obodo Naija don enter next level. As...

Ekiti Kete! I go Serve Una with All My Heart –...

Di tea-rubber Commissioner for Health wey Governor Kayode Fayemi give carry-go yesterday, Dr. Oyebanji Filani talk say he see im appointment as...

Former Health Minster Adewole’s Adviser, Dr. Banji Filani na di Ekiti...

Ekiti State don get tear-rubber Commissioner for Health. Im name na Dr Oyebanji Filani. We see dis tori for inside twi-twi as...