Tag: Health Minister
#DoctorStrike: Plenty Doctors Go Port Immediately Govt Lift Ban On International...
The kwanta between doctors association and FG still dey hot like pot wey dey ontop fire, how the matter go be never...
We Don Test 27,078 People For Coro, Inside Naija-Health Minister.
Naija Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 the level wey them don carry...
#Coronavirus: 5 new Covid-19 cases don show face, increasing Naija cases...
The Ogbonge Minister for bodi-mata, Dr. Osagie Ehanire don announce, with squeezing of face, say five new pesin don get Covid-19 for...