Tag: Harmattan
Collect vaccine for dry season – Expert
One Professor for Public Health, Tanimola Akande don yan say Naija people suppose collect vaccine wey go protect them against respiratory infections...
Harmattan Don Show, Make We Prepare So That E No Go...
Harmattan na the season wey dey occur between November and middle of March, for this season dry and dusty wind dey blow...