Tag: Governor Babajide Sanwo-Olu
Traditional medicine get benefits – Lagos State Govt
Di Lagos State government don tell di public say dem don bring out book wey get guidelines wey people wey dey do...
Lagos State Governor go convert Covid Isolation Centre for people wey...
Babajide Sanwo-Olu wey be governor for Lagos state don promise say government go change di covid19 isolation centre wey dem get for...
Religious Centers No Go Open Because of Rise In Coro Cases-Lagos...
The governor of Lagos state, Babajide Sanwoolu don announce say Churches and Mosques never fit start to open inside Lagos state because...
No Be All Old People Coro Fit Kill, As 98 Years...
Yesterday, Lagos state governor, Babatunde Sanwoolu been announce say them don discharge some people from Lagos state isolation centers, through him verified...
Lagos State Government Don Discharge 60 Coro Patients Today.
Lagos state government don announce say them don discharge 60 more Coro patients today, because them don dey alright.
Come Carry Your People, Lagos State Govt Don Yan Families of...
The Lagos state governor, Babajide Sanwoolu been yan Lagos people the gist of wetin dey occur for their fight against Covid19 earlier...
Lagos State Don Increase Hazard Allawee For Body-mata Workers.
Lagos state government, under governor Babajide Sanwoolu, don add bokku bokku money to hazard allowance of body-mata workers inside the state.
Naija Govt should Increase Money & Finish Malaria – Dr. Mabogunje...
When e come to the fight for better health and every other thing wey go help make body of people dey kajadly...
We go put more money to #BeatMalaria – Lasgidi’s Gov. Sanwo-Olu
On 11th July for his ogbonge office in Alausa, the tear-rubber Governor of Lasgidi, HE Babajide Sanwo-Olu, bin make 3 promises on...