Home Tags General Hospital Okposi

Tag: General Hospital Okposi

Okposi People Jinja to Make their General Hospital Kajadly Kajad

The people of Okposi in Ohaozara LGA of Ebonyi State don dey jinja to make the Okposi General Hospital kajadly kajad. In...

Ebonyi Health Sector dey Coma, Needs Sharp Sharp Treatment – Dr....

Ogbonge doctor wey dey campaign for better health for obodo Naija, Dr Laz Eze talk say na to die finish remain for...

Okposi #MakeOurHospitalWork Campaign give Tuale to Ebonyi Govt, yan am to...

Di Okposi chapter of di Make Our Hospital Work Campaign for inside Ebonyi State don give plenty tuale to di Government of...

We dey Arrange Teeth wey don Scatter for Okposi General Hospital...

Mr. Raphael Okereke (a.k.a Raphadent) na bodi-mata pesin wey sabi make people smile or laugh without shame or treat diseases wey dey...