Tag: FMOH
Noma don Join di League of Neglected Tropical Diseases
Noma na one disease wey plenty pipe no know about, as even Neglected Tropical Diseases (NTD) bin neglect am. But dat one...
Prevention and Early Treatment of Diabetes, Hypertension, Cancer, etc na di...
As Coro still dey spread inside obodo Naija and other parts of obodo world, di National Coordinator of diseases wey no dey...
Covid-19: Na for TV wey dey See Protection Equipment; No Mask,...
E be like say di strike by resident doctors no go end anytime soon as resident doctors still dey lament about di...
Leave Chloroquine Alone! No Use Am To Prevent or Treat Coro...
The Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) don yan country people say make nobody dey use chloroquine to prevent or treat coronavirus...
Bodi-mata People Meet To Plan on How to Pursue Cervical Cancer...
The Ogbonge Ministry for Bodi-mata (Federal Ministry of Health) don call meeting of sabi people to plan on how dem go take...
#Coronavirus: No shaking! We get the jinja to manage the situation...
The Nigerian Centre for Disease Control (NCDC) don beat hand for him chest talk say nothing dey dem don ready for this...
#Coronavirus: Protect Yourselves but No Panic – FG to Naija People
With the outbreak of coronavirus inside obodo Naija, the Federal Ministry of Health don yan Naija people make dem no fear or...
E fit take Naija 90 years to produce enough doctors; See...
As Naija people still dey para-vex on top the talk of Minister of Job and Production, Dr. Chris Ngige say doctors dey...
Every Naija Pesin Deserve Body-mata Insurance – Dr. Chinelo Ekweremadu
Sabinus on top body-mata, Dr. Chinelo Ekweremadu don talk say na good thing make every Naija pesin - young or old, rich...