Tag: Federal Ministry of Health
Antibiotics fit cause cancer if … – NCDC
Nigeria Centre for Disease Control don warn naija people wey dey train animals for chop make dem no dey abuse antibiotics dem...
We dey ready to fight Ebola! – NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control don yan say dem dey do sharp sharp assessment so dem go fit guide di country...
Alert don dey port borders incase Ebola enter! – FG
Di Federal Government don put alert for di health services wey dey all di port borders for naija as Ebola don dey...
Healthcare must better for we state! – Yobe Govt
Yobe state government don yan say dem don set up 4 specialist plus 8 general hospital so Healthcare go better for...
Make naija people come collect covid19 vaccines – NPHCDA
The National Primary Health Care Development Agency don reveal say 36,133,196 people of di ones wey don reach to collect covid19 vaccine...
We need to update Healthcare technology for di country – Deputy...
Deputy Governor for Ogun State, Mrs. Noimot Salako-Oyedele yan say technology wey dem need to upgrade health system for di country go...
We wan set up blood banks for Anambra! – Commissioner
Di Anambra Government don reveal say dem get plans to set up good blood Bank wey dey function well for three senatorial...
New report for Lassa fever don drop from NCDC
Nigeria Centre for Disease Control don report say na 171 people don kpai because of Lassa fever virus for 2022.
DJ Jimmy Jatt survive kidney palava
Popular DJ Jimmy Jatt wey him real name na Oluwaforijimi Amu don reveal say him been get kidney problem recently but e...
No dey sleep on your back if you get belle! –...
Specialists for maternal health don warn women wey get belle make dem no dey sleep for dia back after dia first trimester...