Home Tags Face Mask

Tag: Face Mask

Run from Skinlite South Korea Face mask! – NAFDAC

Di National Agency for Food and Drug Administration and Control don warn naija people make dem no dey use one face mask...

Covid19 Prevention: Face Shield Alone, Babu! Face Shield and Mask, Carry...

Do Oga DG for NCDC, Dr Chikwe Ihekweazu talk say face shield alone no fit provide adequate protection agaiinst Covid19. He say...

#Covid_19: You fit Use Ankara Face Masks but Wash Am Everyday...

The Oga Minister for Bodi-mata, Dr. Osagie Ehanire don yan say kontri people fit use home-made or ankara face mask for Coro...

Kontri People Dey Roast Cross River Governor Like Plantain for Passing...

Kontri people, social media especially twi-twi dey on fire since yesterday when the video of where the big-grammar-talking Governor of Cross River...

#Covid_19: Who Be This Naija Minister Wey Wear Face Mask Upside...

Kontri people, as the fight against Coro dey go on, e good make everybody dey do the right thing. We see photo...

Arrest Anybody Wey No Wear Face Mask for Ebonyi State –...

Jerking up of mind don dey for Ebonyi State now as the Governor, Engr. David Umahi don talk say wearing of face...