Home Tags Engr. David Umahi

Tag: Engr. David Umahi

Covid19: Ebonyi Government Wan Renovate 13 General Hospitals.

The government of Ebonyi state don say them go renovate 13 general Hospitals inside the state. The state...

4 Weeks after dem promise Testing 2000, na about 200 people...

Wetin dy delay Koro testing for inside Ebonyi State? On 20th April 2020, di state governor, Engr. Dave Umahi bin announce say...

My Lassa Fever Tori Na for di Betterment of Ebonyi State,...

The tori pesin for The Sun newspaper inside Ebonyi State, Mr. Chijioke Agwu yan say he write tori about how Lassa Fever...

Arrest Anybody Wey No Wear Face Mask for Ebonyi State –...

Jerking up of mind don dey for Ebonyi State now as the Governor, Engr. David Umahi don talk say wearing of face...

Ebonyi Governor dey Jinja to Prevent Coro (Covid-19) but Some of...

The Governor of Ebonyi State, Engr. David Umahi don carry serious jinja dey waka about by himself to make sure say everybody...