Tag: Ebonyi State
25 Families dey jolly as Ebonyi Teaching Hospital sama their Pikins...
The David Umahi Federal University Teaching Hospital, Uburu, Ebonyi State talk say dem give free operation to 25 pikins wey dem parents...
217 Cholera Cases for Ogun, Government Blame Open Defecation
By Olatunde Olaoluwa
Ogun State Government don talk say di 217 cases of cholera wey dey Ijebu North, Abeokuta...
Why I wrote Book on ‘How to Make Our Hospitals Work’...
Ogbonge medical doctor wey dey lead campaign to make hospitals inside obodo Naija function kajadly, Dr. Laz Eze, don give explanate on...
APGA Governorship Candidate promises to Make Ebonyi Hospitals Kajad
Professor Benard Odoh wey dey drag chair of governor of Ebonyi State in All Progressives Grand Alliance (APGA) don promise Ebonyi people...
Ebonyi get 8 cases of Rabies
Ebonyi State don record 8 cases of Rabies from January reach September.
Di Commissioner for Health for Ebonyi,...
Ebonyi Health Commissioner Jollificates Over Immunisation Award, Gives Tuale to Gov....
Di Ebonyi State Commissioner for Health, Dr. Daniel Umezurike dey jollification mood since Friday, 26th August, when Federal Ministry of Health, National...
Ebonyi Carry First, Win Award as Sokoto Carry Last on Immunisation...
Among di whole 36 states and Federal Capital Territory, na Ebonyi State be di best performing state for vaccination of pikins...
Free Delivery Kits don dey Ebonyi!
Di United States Agency for International Development (USAID) don dash 10,000 ‘Mama Kits’ wey dem dey use born to Ebonyi Government.
Panic Dey as Monkeypox Don Enter Ebonyi State.
Ebonyi State government, don confam their first case of Monkeypox yesterday, 15th August.
The Commissioner for Health, Dr....
Save Our Soul, Our Health Centre Needs Help! Afikpo Community Cries...
Di people of Amangbala Community in Afikpo North LGA of Ebonyi State dey cry out to di local government, State government, NGOs...