Tag: Ebola
Uganda don collect free vaccine to fight Ebola – WHO
Uganda don collect free 1,200 doses of Ebola candidate vaccine against the Sudan Ebola virus, 79 days after dem déclare di outbreak...
Ebola fut enter Naija if…. – NCDC
Nigeria Center For Disease And Control don alert country say dem dey high risk to import Ebloa virus.
We dey alert naija people for Ebola! – NCDC
Nigeria Center For Disease And Control don alert country say dem dey high risk to import Ebloa virus.
New strains of Ebola dey commot because e dey mutate ...
One Public Health Physician, Prof. Adebayo Onajole don tok say new variants of Ebola wey different countries dey report na because say...
We dey ready to fight Ebola! – NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control don yan say dem dey do sharp sharp assessment so dem go fit guide di country...
Alert don dey port borders incase Ebola enter! – FG
Di Federal Government don put alert for di health services wey dey all di port borders for naija as Ebola don dey...
Ebola don strike Uganda again!
Dr. Abigail Banji wey be Health Economist don reveal say Ebola don enter Uganda again and now e dey very important for...
Ebola virus don get 2 treatments – WHO
Di World Health Organisation don tok on Friday say 2 treatments wey dem don get before just surprise dem come reduce the...
We fit diagnose Ebola for Naija within 8 hours – NCDC
You remember say when Ebola disease bin break out for Naija in 2014, no lab for we country fit do the torchightment?...