Tag: Dr. Laz Ude Eze
Time Don Reach to Show Seriousness on Sugar Reduction – Dr....
Ogbonge public health sabinus, Dr. Laz Eze talk say dis natime for ogbonge govt to show seriousness and strong political will on...
Patients Get Right To Ask Doctor any Question about dem Bodi...
Ebenezer Egwuatu Esq wey be lawyer and Executive Director, Lawyers Arise for the People Initiative be the guest for our ogbonge TalkHealth9ja...
See Tori about General Hospital Ikorodu wey Plenty People dey Talk...
Coro don dey make things more and more difficult for everybody for obodo Naija. No be small thing since last Friday when...
Town Unions, Make Una Set Up Health Committees to Stop Coro...
Ogbonge doctor wey dey chop public health like food, Dr. Laz Ude Eze don yan town/development unions for obodo Naija make dem...
#Covid_19: Do More Coro Testing, Make Health Sector Kajadly Chim Chim...
Sabi pesin on top public bodi-mata, Dr. Laz Ude Eze don yan ogbonge government, state government, politicians and better people wey dey...
“Hunger fit Kill pass Coro (#Covid_19), Provide Food and Free Healthcare...
Ogbonge doctor wey sabi public health well well, Dr. Laz Ude Eze don yan ogbonge government, state government and local government make...
Dr. Laz Eze to Governors: “Wake Up! Make Health Sector Strong...
Ogbonge pesin wey sabi public health very well, Dr. Laz Ude Eze don yan government, especially Governors and Local Government Chairmen make...
E pass 3000 people wey #WakaAgainstCancer inside Abuja and dem wan...
As obodo world dey mark #WorldCancerDay today, one NGO wey dey do plenty work to prevent cancer inside obodo Naija, Project Pink...
No Primary Body-matta Facility Meet The Criteria To Access Basic Healthcare...
On Monday, 2nd December, 2019 TalkHealth9ja team been visit Prof. Oladapo Lapido, President Association for Reproductive and Family Health, ARFH, to formally...
Pink Oak, Pillr don join bodi to fight Cancer
The Pink Oak Cancer Trust - number one ogbonge NGO wey dey raise money dey sponsor treatment of cancer patients inside Naija...