Home Tags Dr Laz Ude Eze

Tag: Dr Laz Ude Eze

Tuale, TalkHealth9ja is 10!

Hip hip hip, hurray! Congratulobia to us!! Tuale to us ooo!!! Like play...

Leaders wey get mouth for Bodi-mata, Kontri Pipo yan better on...

Today na koret day for Naija health sector as senior women and men for di health sector attended di 3rd MakeOurHospitalWork Conference...

Why I wrote Book on ‘How to Make Our Hospitals Work’...

Ogbonge medical doctor wey dey lead campaign to make hospitals inside obodo Naija function kajadly, Dr. Laz Eze, don give explanate on...

You Deserve Am! Dr. Laz Give Tuale to Prof. Ifeoma Okoye...

Ogbonge sabinus for body mata, Dr. Laz Ude Eze wey be oga for Talk Health Real Media Limited don put two...

10 Tips for Healthy Christmas and New Year, by Dr. Laz...

As Naija people dey celebrate Christmas and dey jinja for the new year, ogbonge sabinus for bodi mata and di oga of...

Sexual Health and Birth Matters: How Naija Experts Dey Move di...

Professor Oladapo Alabi Ladipo na ogbonge sabinus on top matter of health of women and men wey dey related to sex and...

Like Angels, Prof. Adetokunbo Lucas No Fit Die, He Only Waka...

As plenty health experts dey yan good good things about di ogbonge Professor of Medicine, Adetokunbo Oluwole Lucas wey join im ancestors...

#EndSARS: “Don’t Attack Hospitals No Matter di Vex” – Dr Laz...

Ogbonge medical doctor and public health expert, Dr. Laz Eze don beg Naija youths say make dem no attack any hospital even...

#MakeOurHospitalWork Campaign don Appoint State Team Leads

Di group of Naija people wey dey jinja make every hospital or health centre for we kontri dy function kajadly wey dem...

Di Way Govt dey Fight Covid-19 fit dey Kill More Naija...

Pesin wey dey lead di #MakeOurHospitalWork Campaign wey also be Oga for TalkHealth Real Media Limited, Dr. Laz Eze don raise alarm...