Home Tags Dr Laz Eze

Tag: Dr Laz Eze

See How Quacks Dey Use Staphylococcus Scam People

Staphylococcus na bacteria wey we dey seeĀ  for our body, even inside d nose of pesin wey dey gallant. And dis bacteria...

Ebonyi Health Sector dey Coma, Needs Sharp Sharp Treatment – Dr....

Ogbonge doctor wey dey campaign for better health for obodo Naija, Dr Laz Eze talk say na to die finish remain for...

#EndSARS: “Don’t Attack Hospitals No Matter di Vex” – Dr Laz...

Ogbonge medical doctor and public health expert, Dr. Laz Eze don beg Naija youths say make dem no attack any hospital even...

#TalkingHealthWithDrLaz: Understanding Methods and Benefits of Family Planning

Di full video of Episode 004 of your ogbonge health programme inside Television - #TalkingHealthWithDrlaz dey here. If you miss di programme,...

#TalkingHealthWithDrLaz: Gynae Dr Teddy Agida don List Plenty Benefits of #FamilyPlanning...

For di Episode 004 of #TalkingHealthwithDrLaz wey show yesterday evening inside Africa Independent Television (AIT), Head of Department of Obstetrics and Gynaecology...

Ekiti Kete! I go Serve Una with All My Heart –...

Di tea-rubber Commissioner for Health wey Governor Kayode Fayemi give carry-go yesterday, Dr. Oyebanji Filani talk say he see im appointment as...

#MakeOurHospitalWork Campaign don Appoint State Team Leads

Di group of Naija people wey dey jinja make every hospital or health centre for we kontri dy function kajadly wey dem...