Tag: Doctors
Doctors need entrepreneur skills -Maternal health expert
One maternal health expert, Dr. Abayomi Ajayi, don tok say medical doctors for Naija need better entrepreneurial skills so dem go fit...
More naija doctors don collect UK license
Di General Medical Council for United Kingdom don give license to fresh doctors wey naija train and e happen for 15days between...
Babcock don do 959 heart surgery – VC
Oga Vice-Chancellor for Babcock University inside Ilishan Remo, Prof Ademola Tayo don yan say Babcock University Teaching Hospital don do more than...
Delta State Govt don dey pay hazard allowi
Delta State Government don start to pay hazard allowi for health workers wey dey di state and na dem be di first...
Bloody Day in Enugu as Katakata and Fight Scatter Doctors Election
E be like say na war film dem act inside Michael Okpara Square Enugu yesterday wey be venue of the election of...
Ebonyi Govt don Pimp Onicha General Hospital as di People wan...
Di General Hospital for Onicha in Onicha Local Government of Ebonyi State don dey shine like fine babe as di state government...
Dem Waka Get Kurukere? See Why Immigration Block 58 Naija Doctors...
Di Nigeria Immigration Service (NIS) don put coma and scatter di plan of 58 Naija medical doctors wey don dey Lagos airport...
Coro Curfew: We go dey Siddon for House as Police...
Wahala don brekete for we health sector. As kontri people still dey try cope with tori of no night work wey NMA...
113 Doctors For Naija Don Test Positive To Coro.
The Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire don been yan the Presidential Task Force on Covid19 yesterday say 113 Doctors for...
4 Doctors, 1 Nurse don carry Coro for inside Unilorin Teaching...
Covid-19 spreading don enter anoda gear as NCDC announce 51 new cases and 9 for inside Kwara State. According to di post...