Tag: Doctor
Doctor dey court say him kpai him patient
Dem don charge one medical doctor, Oyeyinka Oyetunde, to Ikeja Special Offences Court, Lagos State, say him mistakenly kpai one patient dem...
Abeg Help, Make my Brother no Die of Asthma inside UCH...
Wonders shall never end for this we country. Around 4pm today, a medical doctor been cry out to his colleagues wey dey...