Tag: David Umahi
Ebonyi Health Commissioner Jollificates Over Immunisation Award, Gives Tuale to Gov....
Di Ebonyi State Commissioner for Health, Dr. Daniel Umezurike dey jollification mood since Friday, 26th August, when Federal Ministry of Health, National...
Bcos General Hospitals “Too Dirty” , Gov. Umahi Don Hammer Ebonyi...
This christmas no go sweet for health workers inside di 14 Ebonyi State General Hospitals as Gov. Umahi don hit hammer for...
Gov. Umahi Tuale to You; Abeg Make Our General Hospital Kajadly...
Dị Okposi MakeOurHospitalWork Campaign wey be group of volunteers inside Okposi in Ohaozara LGA of Ebonyi State wey dey jinja to make...
Ebonyi Health Sector dey Coma, Needs Sharp Sharp Treatment – Dr....
Ogbonge doctor wey dey campaign for better health for obodo Naija, Dr Laz Eze talk say na to die finish remain for...
#Onyokometer: Ebonyi Govt do by-force takeover of 108 Years Uburu Hospital,...
You remember dis tori wey we publish this week - "Shock! Ebonyi Health Commissioner bin carry Thugs Pursue Us Komot from Hospital...
Ebonyi Govt don Pimp Onicha General Hospital as di People wan...
Di General Hospital for Onicha in Onicha Local Government of Ebonyi State don dey shine like fine babe as di state government...