Home Tags Covid-19

Tag: Covid-19

Beijing don comot coro policies

Beijing don finally win di zero-Covid fight and don cancel all di big lockdowns, mandatory quarantine for central facilities, and plenty other...

New variant fit show for naija – WHO

WHO don warn say new variant fit commot again as dem don see say 90percent for world population don give COVID-19 blow...

We dey happy for China – WHO

World Health Organisation don tok say e dey happy as Chinko people don dey free from restrictions of COVID-19 after protests been...

China don dey relax coro policy

Authorities for China’s financial hub of Shanghai go comot all di testing protocol wey people suppose do for coro as di country...

Coro virus: China don ease lockdown

China don dey calm as this COVID-19 mata don dey give dem red eye like dem put something for nose, as dem...

We no way strict zero coro policy – China

China don loud am say dem go speed up the vaccination of people from 60years and above against covid 19 after dem...

Naija never meet dia target – NPHCDA

Dr. Faisal Shuaib wey be di Executive Secretary of the National Primary Health Care Development Agency Nigeria don reveal say Naija never...

Coro fit catch people for December – NCDC

Di Director-General for di Nigeria Centre for Disease Control, Dr. Ifedayo Adetifa don bet say coro fit increase for Naija as we...

Coro still hol China for neck

China don report 2 death for older people wey coro cause inside Beijing on Monday as major cities for di country still...

Coro fit chook head for our country again – Coordinator

Di Coordinator/Technical Head of the Presidential Steering Committee Secretariat on COVID-19, Dr. Muktar Muhammad, don reveal say Naija still dey follow dia...