Tag: Caesarean Section
Misoprostol fit abortion! No dey use am for labour! – Experts
Maternal health experts don dey shout because traditional birth attendants dey use misoprostol to induce Labour illegally and in di wrong way...
Lagos Covid19 Update: Pregnant Coro Patient Don Born Pikin, 67 People...
Pregnant Coro patient don born baby boy inside Lagos state. Press statement wey the state government drop, say, the patient born pikin...