Home Tags Breastfeeding

Tag: Breastfeeding

Nothing go happen to your pikin if you get belle still...

Experts wey dey see for childcare don debunk di rumour wey say women wey get belle no suppose breastfeed dia pikin because...

Feed new baby at least 6 times a day! See why!

Paediatricians don beg make parents wey get newborn pikin to make sure say dem give di pikin food at least 6 times...

Early breastfeeding dey very impotankpa! – Experts

Experts wey dey for Child health don beg mama dem make dem dey give dia pikin breast inside 30 minutes to 1...

Breastfeeding dey reduce Breast cancer – Nutrition Manager

Nutrition Manager wey dey work with UN Children’s Fund, Kano Field Office, Elhaji Diop, don talk say breastfeeding dey reduce risk...

Men Make Una Support Una Wives During Breastfeeding

Women Friendly Initiative (WFI), wey be Abuja based NGO, dey beg Naija men to provide more support for their wives during breastfeeding,...

Cross River government: Mama Abeg Give your tata only breast milk...

When papa and mama old, na the pikin wey them born go take care of them. Nobody mama go...