Tag: Brain Drain
Doctors dey cry! See why
Di Chief Medical Director for University College Hospital, Ibadan, Prof. Abiodun Otegbayo, don dey cry say make government comot blockade wey no...
Medical people just dey japa like flies – Doctor
Di Oga Chief Medical Director for University College Hospital, Ibadan, Professor Jesse Otegbayo, don reveal say like 661 clinical workers don drop...
Brain drain don finish our health sector – NMA
Nigerian Medical Association talk say Naija dey fight in worst situation for sickness wey dem dey call brain drain for...
Doctors don finish for naija! – NMA
Di Nigeria Medical Association don reveal on Wednesday say na only about 24,000 doctors dey actively actively licensed to dey care for...
Brain drain dey drag our health sector back – Physician
One medical practitioner, Dr. Jide Onyekwelu, don beg make Federal and State tackle brain drain wey dey occur for di health sector...
Increase retirement age! – NMA
Di Nigerian Medical Association don dey request make dem increase age for doctors to retire because e fit reduce brain drain for...
Doctors don finish for naija! – NARD
Di Nigeria Association of Resident Doctors don reveal say 6 out of 10 doctors wey dey di country dey plan to japa....
Govt go make brain drain yesterday palava – Minister
Di Minister of State for Health, Hon. Joseph Ekumankama don tok again on Monday say federal government dey work to make sure...
Na Lie Ngige Talk! Naija needs 290,000 more Doctors – NMA
The National Presido of the join-bodi of doctors for obodo Naija (Nigerian Medical Association - NMA), Dr. Francis Faduyile don talk say...
Vexation Everywhere against Jobs Minister Ngige’s “Surplus Doctors” Talk
No be small vexation dey obodo Naija as many country people say dem shock over the talk wey Minister of Jobs,...