Tag: Borno
Borno Lawmaker Don Arrange 300 Doctors To Fight Coro For Him...
Engr. Satomi Ahmad, All Progressives Congress member wey dey represent Jere Federal Constituency of Borno State, done start mobile clinic against COVID-19...
Lassa Fever Update: States Wey Confirm Cases Dey Don Increase.
The Lassa fever cases since the beginning of 2020 don increase to 365, and 47 people don kpai from this disease. The...
Lassa Fever Update: People Wey Get This Yama-yama Sickness Don Dey...
As e dey hot, the Lassa fever palava never slow down, to keep Naija up to date with the tracking and efforts...
Naija need N4.4b to fight malnutrition for Borno, Yobe, Adamawa.
United Nations Children’s Fund, UNICEF talk say Naija need 4.4 Billion Naira to treat 258,950 boys and girls wey dey suffer from...
Gbajabiamila Don Donate Drugs Worth N60m to Borno Government
The Speaker of the House of Representatives, Mr Femi Gbajabiamila (APC-Lagos) on Friday inside Abuja, donate drugs worth over N60 million to...